Wednesday 18 February 2015

Chai,, baba OBJ na this ordinary word wey make u dey run?

baba u dey fall our hand ooooo... okeeee na because of fear na him make u no talk or ask am why him go do forge result or abi forgery no be crime again for Nigeria? Hw u go come jump up like a man nd dey fall down like woman na... Anyway all of una na the same,, Buhari forged result,, u OBJ forged age certificate.... Bt GEJ pass una...

No comments:

Post a Comment